Monday 2 September 2013

Naija use of English~ Pidgin

THIS IS ORIGINAL 9JA ENGLISH
*Abeg dress back.
*If I hear pim, u go hear weeen.
*Have they BROUGHT light?
*The FILM is SWEET
*Pls help me SLOW that fan
*Mummy HAVE come
*I'll tell my daddy FOR YOU
*Have you paid your school fees money?
*See as you BAFF up
*Put the bread inside LYLON
*I strong KAKARAKA
*Oya come and be going
*I KUKUMA don't have your time
*Shebi you have BB charger
*See how her eye is entering my food
*Did you see the sound of my ringtone?
*I know you have come since bcoz I hear your perfume.
*I wan ENTER Motor
*U dey hear d smell?
*shey u dey catch cold???
*Abeg leave me alone
*i carry God take beg u ooo
*have mummy Go
*why are u lying in ma head
*is uncle dat beat mε
*is mε dat wil do first
*When I reach hauz I go tanana u. ADD UR OWN

No comments:

Post a Comment